Monday, March 17, 2025
Google search engine
HomeVideosMusic Video(Music) Jlyricz - "Bet On You"

(Music) Jlyricz – “Bet On You”

Prolific Gospel music minister; Jlyricz blesses us with a smooth groovy Christian Afropop song titled “Bet On You”.

The Spice Kay produced song, which got it’s inspiration from1 Peter 5:6-7 talks about total dependence on God & casting all our cares on Him and being ready to lose everything without if He is not a part of it.

Watch video and download mp3 below;

 

DOWNLOAD MP3

[Lyrics]

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you

Shey na me be dis
Wey been dey down
When my world was upside down
I no fit believe
How my life turned
From the dark times into the light
Everybody wey dey look down on me
All of them dey look up now
All the things wey been dey stop me
My God don turn around

Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time
Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time

You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Daddy
You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Father

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose youMarch am march am march am march amEvery other day I put my bets on youEvery other day every other day na naEvery other day I put my eggs on youI put my eggs on you my eggs on youMarch am march am march am march amEvery other day I put my bets on youShout am shout am shout am shout amEvery other day I put my eggs on you

Matthias David
Matthias David
Working in YHWH's vine, as He(YHWH) does even more at mine.
RELATED ARTICLES

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

- Advertisment -spot_img

Recent Comments